Di National leader of di All Progressives Congress don clarify wetin im tok about di Permanent Voters Card, PVC. Tok-tok start afta one video of di leader of di All Progressive Congress (APC) Bola ...
Oyo state Resident Electoral Commissioner (REC), Barrister Mutiu Agboke don hala come out say im no tell tori pipo say politicians dey pressure am to sell over 900,000 permanent voter cards wey dia ...